Intro
Eh eh eh
DJ Coublon
Verse 1
I just dey think about my life, my life
From where I started to where I dey now
I see say many things don happen
Many, many mistakes that have taught me different lessons
Oh oh oh
Nobody wanna be your friend when it’s bitter
They only claim your friend when it’s better
After all the storms I don go through
Still ended up a winner, I dey county, county blessings
Chorus
Help me yolo oh
Yolo yolo yolo yolo
Join me yolo oh
Yolo yolo yolo yolo
Locate your partner and dance, yolo
Yolo yolo yolo yolo
Give happiness a chance, yolo
Yolo yolo yolo yolo
Hook
Oya komole, alabankoko
Ko duro soke oh, alabankoko
Oya bere mole, alabankoko, ko duro soke oh
Oya break dance, alabankoko, ko duro soke oh
Ti o ba fe, o le dab, dab, ko duro soke oh
Ehn ehn
Horns interlude
Verse 2
The pikin wey dem carry for back no know say journey far
Gbogbo biz girl ko easy bere lowo Jenifa
Na only the pesin wey know go tell you the true story
After all said and done I give God all the glory
Repeat chorus
Repeat hook
Bridge
Ehn ehn
Blow the trumpet
Oya dance
Give me the beat
Give me the samba
Give me the samba
Oya dance, oya dance
Outro
Obrigado, gracias
Ese, ese
Nagode

0 Comments